Joy is coming lyrics by Fido

Fido – Joy is coming lyrics

Joy is coming lyrics by Fido
Joy is coming lyrics by Fido

The Talented Nigerian top trending musician and song-writer popularly called Fido has released the lyrics of his recent dubbing sound “Joy is coming lyrics”.

The lyrics came with a catchy vibes and it’s massively appreciated by fans. Kindly check below for the top ranking Joy is coming lyrics by Fido.

Fido – Joy Is Coming Lyrics.

Yee
Oosha!

He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff you dey hiss
Comot body no dey disciplined
Put on shoe make you stand at ease
All your sorrow make you dance dem free
If he no be galala I go give dem Fuji

Wàn má jóooo
Ijó oooooo yeee
Ijó oooooo yeee
Ahhh
Moni ma Jo yeeee
Ijó oooooo yeee
If he no be galala I go give dem Fuji
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Moni early in da morning

Upload Your Song

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*